Sunday 19 July 2015

FORMER HEAD OF STATE ABDULSALAMI ABUBAKAR AND BABAGINDA CELEBRATE SALLAH TOGETHER

 The two former heads of state meet for Minna where dem celebrate the muslim holiday together, IBB wey dey base for Minna take Abdulsalami  Abubakar around the town for where I dey. look another oicture after the break from the Eid prayer ground.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.