Friday 10 July 2015

EKITI STATE GOVERNOR YESTERDAY DRINK PALMWINE WITH LOCAL PEOPLE FOR JOINT

 Ekiti state governor Ayodele Fayose sabi enjoy himself, as hin no dey let hin position as governor stop how hin dey enjoy himself. Yesterday the governor enter one palmwine joint for Omisanjna area for the capital of the state capita, Ado Ekiti. Look more photo after the cut.



No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.