Saturday 18 July 2015

D'BANJ DEDICATE HIN MAMA AWARD TO FORMER PARTNER, DON JAZZY


I just dey watch this year MAMA awards for Durban and after D'banj win the Evolution award, hin do something wey surprise me. After hin dedicate the award to hin celeb friends and other nominees hin dedicate the award to hin former producer and friend, Don Jazzy. Don jazzy and D'banj wey seperate for 2012 win many awards together and even this MAMA award before dem seperate.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.