Sunday 19 July 2015

DAVIDO AND WIZKID DEY RELEASE SONG NEXT MONTH


Davido for Instagram announce say hin and Starboy Wizkid dey release dem first song together next month. The two bin talk say dem go release am when the time dey right and maybe na the time be this.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.