Friday 10 July 2015

COOL FM FREEZE WAN SHOW US HIN EXPENSIVE WRISTWATCH WITH DIAMONDS

Freeze and this hin wristwatch sef. The Cool Fm radio presenter go instagram today to show one of hin many wristwatch wey hin get for hin house. This time hin no do wetin hin like to do, hin no put the price as hin dey do. Maybe na because hin dey fear say una go yab am again. According to am the
De Grisogono watch get diamonds around am. You see any one?

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.