Friday 10 July 2015

BREAKING NEWS!! PRESIDO BUHARI AND VP OSINBAJO DON REMOVE 50% FROM DEM SALARY


Presido Buhari and hin VP don announce say dem go collect only 50% of the salary wey dem go pay dem. Permanent secretary of the State house Nebolisa Emodi don complete IPPIS registration form wey hin use take write to the Secretart of the Naija government.
 Presido Buhari go collect half  N14, 058,820.00 wey be 7,029,410.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.