Saturday 6 June 2015

YOU NO GO BELIEVE THE KIND PHONE WEY BILLIONAIRE FEMI OTEDOLA DEY USE



Many people surprise to see say the phone wey oga of forte oil, Femi otedola dey use.
The phones no reach hin status as one of the richest men for Africa. The phones no get internet sef and no be coloured screen. People wey dey near the man yarn me say hin no like to spend money on this kind tins.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.