Thursday 11 June 2015

YORUBA SINGER YINKA AIYEFELE WIN AWARD FOR PARIS



The singer collect this award for UNICEF house for Paris. The award na for hin inspiration to other people wey dey crippled. look more photo after the cut.






No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.