Saturday 6 June 2015

TERRY G JAM THIS GUY, COME RUN GO




This man don go all over social media today dey accuse TGP oga, terry g of the tin wey happen to hin car.
The man brother too don join the yab. According to am, Terry g jam hin brother car with hin group, instead of the singer to come down check am, hin run comot. Look more photo after the cut.





No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.