Monday 8 June 2015

SINGER CHIDINMA DEY LOOK LIKE MAN FOR THIS PICTURE?





The kind emails I dey get sef.
Person send this picture to me say singer Chidinma dey look like man and if no be for the nails hin no fit recognise am.
Chidinma dey on punk haircut and to me the tin fit am somehow.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.