Monday 8 June 2015

FOOTBALLER LIONEL MESSI SHOW HIN FULL TATTOO



For this picture after Barcelona win Juventus for this year champions league final, footballer Lionel Messi show hin new tattoo wey make many people talk. Na picture of Jesus Christ and roses wey hin draw. We know say Messi dey very serious about hin religion maybe that's why hin draw am.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.