Thursday 11 June 2015

SEE WETIN UK PRIME MINISTER YARN ABOUT NIGERIA





UK prime minister, David Cameron go twitter to confirm say hin meet presido Muhammad Buhari for G7 summit for Germany and dem go help naija fight corruption and fight boko haram


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.