Sunday 7 June 2015

SEE WETIN D'BANJ DO FOR CIROC LIFE FOR MAURITIUS




Bangalee fit do anything for hin fans oo. Ciroc Life for Mauritius, d,banj climb one part of the stage during hin performance, many people dey fear but trust Ejanla hin do wetin dey do and give everybody beta show.
Look more pictures from the show, make una checkout that Banky w pink suit.











No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.