Sunday 7 June 2015

PICTURES OF DANGOTE CEMENT FACTORY FOR ETHIOPIA



The cement factory na about $600M and e dey dem capital for Addis-ababa. I hear say no be only Dangote be the investor, other billionaires like Femi Otedola invest for the factory.





No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.