Sunday 7 June 2015

PICTURE OF PATIENCE JONATHAN TOO FOR LONDON



Mama peace dey London too with her husband Dr. Goodluck Ebele Jonathan for London. See her dressing as e don "change".


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.