Sunday 7 June 2015

FASHOLA AND FAYEMI FOLLOW BUHARI TO GERMANY?



Former Lagos state Governor fashola Babatunde follow President Buhari go Germany for the G7 conference, but before you think say dem don give chief of staff, Fayemi dey there too.


Fayemi go before Buhari to prepare tins for the presido and the struggle for who go be the chief of staff to the presido continue but from wetin I dey hear na Fayemi dey lead.
I hear say Jagaban no support fashola because of dem wahala wey dem still get.

Meanwhile, I hear say the G7 don ask Buhari wetin hin want make dem help am do for naija and na security dey ontop of the list.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.