Thursday 11 June 2015

NO MORE FOOD FOR BOKO HARAM CAMP



According to journalist Chief Bisong Etabohen, no more food for the terrorist camp and dem attack 4 trucks wey dey carry cooking oil.
The terrorist take 650 cartons from one truck.
This one according to another tori don make dem release many people wey dem kidnap because dem no fit give dem food.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.