Monday 8 June 2015

DAVIDO DEY RELEASE SONG WITH MEEK MILL TOMORROW





Davido no dey release the album again?
Davido go today twitter to announce say hin dey release the song with American rapper and Nicki minaj boyfriend, meek mill, Fans Mi tomorrow, maybe this na compensate everybody for the album wey suppose comot today.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.