Friday 5 June 2015

DANCEHALL ARTIST PATORANKING DON FALL IN LOVE WITH GENEVIEVE





The Headies 2014 next rated singer go IG to show in love for Actress and mama of one pikin, Genevieve Nnaji.
Meanwhile, many fans don dey yab the "Happy day" singer for wetin hin yarn.





No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.