Thursday 21 May 2015

TV PRESENTER DENRELE EDUN SHARE NEW SELFIE

The former soundcity VJ share this selfie for hin official twitter page. One tin I notice na the way the controversial TV presenter don dey yellow nowadays.

I no talk say him dey bleach oo...lwkmd

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.