Thursday 21 May 2015

AFTER 8 MONTHS, COMEDIAN DON CLOSE NITE CLUB "MVP"

The popular nite club "MVP" lounge wey may people know say na comedian and now movie producer Ayo Makun, wey dem dey call AY get don close.

Ay tell Encomium say dem close the business so that dem go fit plan well. Him yarn say dem dey bring one Arab professional wey go help dem arrange the business well.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.