Thursday 21 May 2015

SINGER KETCHUP DEY DATE BBA9 MIRAH MIGUEL?

So yesterday Miguel Mirah and naija dancehall musician Ketchup go for lunch together and e be like say no be the first time the two of dem dey meet. According to the tori wey I hear the two of dem dey spend time together since Ketchup go SA to shoot hin new music video.Yesterday after ketchup post the picture(for up) fans just start to dey attack the "rozay singer". see wetin dem talk after the cut.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.