Monday 11 May 2015

SHEHU SHAGARI VISIT BUHARI TO TELL AM CONGRATOLOVIA

The former presido visit Buhari and e be like say na the first one -on- one meeting the two of dem go get since Buhari take over Shagari government for Dec,31 1983.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.