Tuesday 12 May 2015

LADY WEY DEY TREK FOR GEJ SHOW ALL HER BLISTERS

Gloria wey dey trek with her partner Oladele yesterday reach uromi for Edo state. This one give Gloria time to go twitter to show all the wounds wey she get from journey since she continue after she stop last week. Dem don trek 343 km  for 8 days now.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.