Monday 11 May 2015

OJB JEZREL DENY SAY HIN KIDNEY DON FAIL AGAIN

Today, tori comot say Singer and producer, OJB Jezerel don get another kidney problem. You go remember say hin do Kidney transplant last year. The popular producer don deny the tori say hin no get another Kidney failure, sat hin just go do test for hospital and no wahala for hin body system.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.