Friday 8 May 2015

SEE PICTURES FROM INSIDE SAMBISA FOREST

Naija army as dem dey win Boko Haram don release pictures from the forest so that people look how the place. More photos after the cut.




E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.