Friday 8 May 2015

ME AND FASHOLA NEVER FIGHT BEFORE---TINUBU

Former Lagos state Governor Asiwaju Bola Ahmed Tinubu go Twitter to deny the rumours say hin and fashola don fight before. Hin yarn say na only some small small quarrels and no be say na fight.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.