Friday 8 May 2015

I WAN BE GOVERNOR OF LAGOS ONE DAY---DESMOND ELLIOT

Actor and winner of Lagos house of Assembly election for Surulere constituency 1, Olusola Desmond Eliot don yarn say one day hin go like be governor of Lagos.
Desmond yarn say the one day wey hin dey talk no be the one wey too far. Hin talk say one day hin go like to serve lagosians.
Desmond talk say hin no mind say people dey always yarn sat politics na dirty game but wetin hin want na to serve people.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.