Friday 8 May 2015

TONTO DIKE DEY ENJOY FOR DUBAI

Tonto dike dey Dubai with her bestfriend Aiworia and the beautiful actress dey enjoy!
The actress do the popular one wey many celebs, wey na to dey kiss dolphins.
look more photo after the cut.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.