Tuesday 19 May 2015

PRESIDO JONATHAN DON SIGN $4.425tr BUDGET

According to THE PUNCH presido Goodluck Ebele Jonathan don sign the 2015 budget about 2 weeks ago but why dem no announce am nobody know.
Senate reduce the N2.607,601, 000,300 wey the
Executive yarn say dem want to N2.607,132,491,708 for wetin dem call recurrent
expenditure and dem come reduce the capital expenditure from N642,848,999,699 to.N556,995,465,449.
This reduce the budget from N4.493tr to N4.425tr.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.