Tuesday 19 May 2015

DEM DON NOMINATE WIZKID AND YEMI ALADE FOR BET AWARD

Naija musicians WizKid and Yemi Alade go represent the country for the 2015 best international Act Category (Africa). WizKid wey don win before go make history as the first Nigerian and African to win am again. This na Yemi first time and na because of her Johnny song wey explode last year.

The two of dem go fight with Sarkodie (Ghana), Stonebwoyb (Ghana), Fally Ipupa (DRC),
TheSoilMusic (South Africa), AKA (South Africa),
Sautisol (Kenya) and others for the same award.
Iceprince win am for 2013 and Davido win am last year. E go dey hard for Naija to win this year but e still possible.
Congratolovia!

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.