Wednesday 20 May 2015

PHOTO: NATIONAL ASSEMBLY MEMBERS DON DEY PACK DEM LOAD COMOT FROM THE ASSEMBLY COMPLEX


Before this May 29 handover, members of the National assembly don dey pack dem load comot from the office inside the Assembly complex. Which kind load be this one wey plenty like this?
more photo after the cut.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.