Tuesday 19 May 2015

PETROLEUM TANKER DRIVERS START STRIKE

Yesterday the Tanker Drivers association announce strike wey dey start yesterday too. The group warn all the drivers say make dem no load petrol from any depot again from Monday 18th of May.
Even though dem no give any reason many people suspect say oil marketers dey owe dem money. The oil don yarn say dem no fit pay dem until FG pay dem the N200B subsidy money dem dey owe.
This one go mean say petrol no go dey filling stations again and even the ones wey get before no go sell again. Chai! suffer go start again.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.