Tuesday 19 May 2015

IYANYA AND BANKY W GO SOON RELEASE NEW SONG TOGETHER



Kukere master Iyanya Mbuk and E.M.E oga Olubankole Wellington go soon release new song together. Iyanya go Twitter this morning to announce am to hin fans. The song wey go dey iyanya new album wey suppose drop before the end of this year go be the first collabo between the two artists.You go remember say two artist dey ITK naija top 10 male vocalist for February.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.