Tuesday 19 May 2015

ORUBEBE DON JOIN APC FROM PDP?

If this na the real twitter account, then this man no get shame. Godsay P. Orubebe go hin Twitter account to tweet say hin dey leave PDP to join APC . According to am no to improve Niger delta with the new government.
You go remember say Orubebe wan attack Jega when hin dey announce the election results.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.