Tuesday 19 May 2015

COMEDIAN BOVI SURVIVE ACCIDENT YESTERDAY NIGHT

Yesterday night na one night wey comedian Bovi no go forget because of the accident wey hin survive. God save the comedian life and I dey sure hin no go fit stop to thank God.
According to hin instagram post. Hin dey hin lane "jejeli" before one driver just come enter inside the road, carry hin car go one side. Hin think say hin don break hin waist and hin eye don blind but thank God say nothing like that happen. Hin don comot for hospital and na only him left eye wound.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.