Tuesday 19 May 2015

DON JAZZY AND RIHANNA GO SOON MARRY?

This don jazzy sef. Don dorobucci don start to dey dream again and this time na with Rihanna. Don jazzy post this picture for instagram with this "photoshop" with Rihanna come write say na dem #prewedding picture. Don jazzy too get longer throat!


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.