Friday 1 May 2015

MAVIN RECORDS OGA DON JAZZY DEY GO LAS VEGAS TO WATCH MAYWEATHER VS PACQUAIO MATCH

The mavin oga dey go Las Vegas to watch the popular boxing match wey many talk say na the biggest Boxing match ever.
Hin go pass Houston before hin go reach Las Vegas. The match go happen for May 2nd.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.