Friday 1 May 2015

LOOK AMBER ROSE NEW BOYFRIEND

The two of dem don close for some weeks now and many people don talk say Amber don forget about Wiz Khalifah wey she talk say she still love 2 months ago.
Hin name na Machine Gun Kelly. Nawa for this kind name Oo.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.