Friday 1 May 2015

HOW FINANCE MINISTER NGOZI OKONJO IWEALA SURVIVE CANCER 15 YEARS AGO

Finance minister and former contestant for World bank presido Dr. Ngozi okonjo- Iweala yesterday for oronto Douglas (Special adviser to presido jonathan Research and document matter) wake keeping announce say she bin get cancer 15 years ago.
She talk say she do her last surgery for 2000  and she bin dey use her experience dey advise Oronto before hin die for April 9th. Even though she no talk the kind cancer wey she get the tori touch people wey dey there.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.