Sunday 3 May 2015

FLOYD MAYWEATHER JR. DON WIN MANNY PACQUAIO

Floyd May weather Jr beat hin major rival Manny pacquaio this morning for naija time after 12 rounds wey dem fight for the MGM Grand Arena.
The fight wey na the biggest fight of the century see mayweather win after all the judges score say Mayweather win.
Pacquaio lose the fight with 4 points.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.