Saturday 30 May 2015

DAY 1..NEW LAGOS STATE GOVERNOR AMBODE DON START WORK



The man dey ready to pass the record of the governor before am.
Today, May 30 new Lagos state governor and hin deputy do meeting with all the permanent secretaries for the state.
Dem discuss how dem go carry the state go the next level. I like this man spirit.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.