Saturday 30 May 2015

ACTRESS ENIOLA BADMUS DON MARRY?

.



I dey joke Oo. The actress dey her first movie location for UK. The name of the movie na "Basira in London". The film na about Yoruba girl wey find  herself for London and all the trouble wey follow am.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.