Sunday 10 May 2015

DAVIDO TALK ABOUT SONG WITH TREY SONGZ

OBO go hin instagram and Twitter to announce say hin don do song with America singer Trey songz. Davido talk say the song go be love songs and ladies go love am.
The name of the song na "wetin u say" and the producer na p2J.
The song go dey Davido new album " the baddest" wey dey drop for 8th of next month.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.