Sunday 10 May 2015

ACTOR CHIDI MOKEME BUY NEW RANGE ROVER FOR HIN WIFE

The actor buy this supercharged range Rover for hin wife. Hin go instagram to announce the new gift for hin wife wey just born some weeks ago.
Omo this kind nice men still dey?



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.