Monday 18 May 2015

CHRIS BROWN CARRY HIN DAUGHTER WAKA FOR RED CARPET

I know say una like chris brown, but e be like say hin love dey for another girl, hin daughter Royalty. Chris brown carry am waka the red carpet for the first time for yesterday Billboard Awards.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.