Monday 18 May 2015

DAVIDO DON BUY HOUSE FOR ATLANTA

OBO go Snapchat to post one video say hin don buy house for Atlanta for America wey hin grow up.
Look pictures of am for inside the house.



No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.