Friday 1 May 2015

ARMY DON RESCUE ANOTHER 234 WOMEN AND PIKIN

Nigerian Army don dey work ooo, after dem rescue 160 girls yesterday and 293 girls on Tuesday dem don go dem Twitter account to tweet say dem don rescue another group.

This time na 234 women and pikin. No tori whether Chibok girls dey part of the girls

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.