Friday 1 May 2015

ANOTHER MAN DON START TO TREK FROM TARABA TO ABUJA FOR PRESIDENT JONATHAN

Paul Jamasuru Tankwa, don start to trek yesterday from Taraba to Abuja so that hin go fit congratulate President Jonathan say hin no cause fight after election.
The 35 year old man talk say for Jonathan to allow peace dem suppose call am hero.
Nawa ooo this one wey everybody dey trek e be like say I go start.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.