Monday 18 May 2015

ACTRESS OMOTOLA EKEINDE AND DAUGHTER FOR THE NEW KNORR TV ADVERTISEMENT

Nollywood actress and mother of pikins na him be the new brand ambassador for Knorr. Omotola wey marry Captain Ekeinde and her daughter Meraiah go dey the new Knoor TV advertisement. The actress don yarn say dem pay her daughter reach 1 million for the job.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.